In a Twitter thread, the singer 2Face Idibia Tweeted the following
MAke una still dey follow men of god wey no do anything 2 help. Instead them been dey try to still find way 2 collect from una lean change. Smh
He also said in another tweet that;
GOOD is GOOD
BAD/EVIL is BAD/EVIL
CHOOSE which one u want.
E no mean say make u mumu.
GOD Give u brain. Use am.
Also in the below
GOOD is GOOD
BAD is BAD
No ojoro.
Use ya brain.
ONE LOVE is the ONLY solution.
There’s enough for everybody.
Greed is the major problem.